MP3JOSS

MINZ _ Wo Wo (Remix) ft BNXN fka Buju, Blaqbonez (Lyrics) #bnxn #blaqbonez

MINZ _ Wo Wo (Remix) ft BNXN fka Buju, Blaqbonez (Lyrics) #bnxn #blaqbonez

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

TitleMINZ _ Wo Wo (Remix) ft BNXN fka Buju, Blaqbonez (Lyrics) #bnxn #blaqbonez
AuthorLyriÇally
Duration3:51
File FormatMP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=273NmzHPhBk

Description

Subscribe and Turn on the notification 🔔
to get new videos first

Khaid _ "Jolie"
https://youtu.be/d5PvEiZefjE

LYRICS: Minz Ft. BNXN fka Buju, Blaqbonez – WO WO (Remix)

[Chorus]
Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Wooooooo
Hmmm, on God
This life e sweet but e fit wowo
Man only fit to depend on God
I say
Wo wo
Too many things I dey think, wo wo
I never talk anything, wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmmm, on God
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall

Tell the kele do proper
Get the money, live soft life (Ahn ahn)
Say they want to link for vibes
On my neck, it’s ice water (Ahn ahhn)
After the club last night (Ahn ahn)
Wake up with hangover (Ahn ahn)
Two Kele for my side (Ahn ahn)
Wey I no fit recognize
Worry me
Omo make nothing worry me
Jah don cover me
So they cannot see me
Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition, oh
I’m a sweet sensation
Girls won komije raw

[Chorus]
Wo wo
Too many things I dey think, wo wo
I never talk anything, wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmmm, on God
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall

[Verse 3]
This is not another chorus, just another bonus
Mr Nacademus said they wouldn’t pay us
After all the work wey I put in for Lagos
I was wilding out and they thought they could tame us
Blame it on features
Some underrated us
But it’s only ’cause there’s nobody that made us
I’m the one that’s disturbing artistes on labels
After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua
Ma lo pa mi na
Please do not compare an AK to a damn Luger
Alubarika, ni mo n gba proper
Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada
Do you see me now?
G63s AMG, and my engine make the ladies go, “OMG”
And my tank always on full, e no fit empty
I’ve been thinking ’bout a lot and e too plenty

[Chorus]
Wo wo
Too many things I dey think, wo wo
I never talk anything, wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmmm, on God
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall

[Verse 3]
Big flex
Reset
Don’t get it twisted
I still flexing
Thank God that we still flexing
Thank God that we still flexing
On the block and they still searching
Rich as fuck and we still stacking
Six-bed mansion for this Lekki and I no kill person
I came with a Benz o and a Mustang o
Blowing up the endo, shit is hard
Said she wanna tango, never gon’ let go
I know ’em when I look her in her eyes
Omo make nothing worry me
Just touch down from oversea
When e no fresh nobody see
Talk to me nice, not authority
Moving with currency, I’m on that foreign p
And if you don’t know
Omoge po

[Outro]
Bebe n lo
I no dey take them too serious (Mmhmm)
She say she love my new lifestyle
Thank God say she no know me before
Back when things, wo wo
Too many things I dey think, wo wo
I never talk anything, wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmmm, on God
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall

🎧 Just For You

🎵 Giddy Up, Gorgeous - Tanner Adell 🎵 20 Cigarettes - Morgan Wallen 🎵 Just The Way You Are - Bruno Mars 🎵 Old Town Road - Lil Nas X Feat. Billy Ray… 🎵 Nuevayol - Bad Bunny 🎵 Pink Pony Club - Chappell Roan 🎵 Grenade - Bruno Mars 🎵 Shake It To The Max (Fly) [Remix]… 🎵 Blessings - Calvin Harris Feat… 🎵 Luther - Kendrick Lamar & Sza 🎵 I Gotta Feeling - Black Eyed Peas 🎵 30 For 30 - Sza & Kendrick Lamar